• See how she dey rush the food like homeless person Ole, if I talk now dem go say I don start.
    See 👀 how she dey rush the food like homeless person Ole, if I talk 👄 now dem go say I don start.
    2
    ·297 Views ·0 önizleme
  • As dem dey see useless boyfriend Na so dem dey see useless girlfriend.

    Buona domenica, popolo di Dio.
    As dem dey see 👀 useless boyfriend Na so dem dey see 👀 useless girlfriend. Buona domenica, popolo di Dio. 🙏 🙏 🙏
    1
    ·229 Views ·0 önizleme
  • You wonder why Nigeria flag stop ✋️ to dey stand like blokos wey see BBL? Because the Flag self don taya to defend the country
    You wonder why Nigeria 🇳🇬 flag stop ✋️ to dey stand 🧍‍♂️ like blokos wey see 👀 BBL? Because the Flag self don taya to defend the country 🙄
    1
    ·254 Views ·0 önizleme
  • I don borrow my guy 100 naira to win 200 million naira, once d game enter for sportybet like dis him go just give me 170 million naira. Omo see shot down, immediately I get the money like dis I go just block all of una and delete my page
    I don borrow my guy 100 naira to win 200 million naira, once d game enter for sportybet like dis him go just give me 170 million naira. Omo see 👀 shot down, immediately I get the money 💰 like dis I go just block 🚫 all of una and delete my page 😆 🤣 😂 😹
    2
    ·268 Views ·0 önizleme
  • Some people will never changed as long they are Nigerians .

    See one of my guy wey don promise me say today na shot down for my city him go carry me with him GLK make we go take flex the city, and me don go shave don buy body spray despite say I get for house oh, I even thief 50 euros for my wife bag . Imagine the mumu just call me say the owner of the GLK don come carry him motor omo as I dey cut chain shay be u tell me say na u get motor? The oloriburuku Just block me
    Some people will never changed as long they are Nigerians 🇳🇬. See 👀 one of my guy wey don promise me say today na shot down for my city him go carry me with him GLK make we go take flex 💪 the city, and me don go shave don buy body spray despite say I get for house 🏠 oh, I even thief 50 euros 💶 for my wife bag 🎒. Imagine the mumu just call 📞 me say the owner of the GLK don come carry him motor omo as I dey cut chain shay be u tell me say na u get motor? The oloriburuku Just block 🚫 me 😆 🤣 😂
    1
    ·345 Views ·0 önizleme
  • Ones I just get 20k like this tomorrow i go just use 15k chop catfish first use 2k buy orobo Pepsi use the remaining 3k go take ball in for club shot down surulere spoil my people with flexing
    Ones I just get 20k like this tomorrow i go just use 15k chop catfish first use 2k buy orobo Pepsi use the remaining 3k go take ball in for club shot down surulere spoil my people with flexing 💪
    1
    ·254 Views ·0 önizleme
  • Abeg oh Doctor in the house make una come close. If person wey chop turkey and person wey drink beer, who go live long? I wan check something cause I dey one burial ceremony
    Abeg oh Doctor in the house make una come close. If person wey chop turkey and person wey drink beer, who go live long? I wan check something cause I dey one burial ceremony
    1
    ·389 Views ·0 önizleme
  • Na only Wumin know the daddy of her son
    And
    Na only mohbad mama know the person wey daddy mohbad.
    Case closed
    Na only Wumin know the daddy of her son And Na only mohbad mama know the person wey daddy mohbad. Case closed
    1
    ·261 Views ·0 önizleme
  • But why Nigeria contents creators dey cry full bucket each time dey lost their Facebook pages? Cause the way dem dey cry for page i doubt if dem fit cry for their parents burial like that
    But why Nigeria 🇳🇬 contents creators dey cry 😢 full bucket 🪣 each time dey lost their Facebook pages? Cause the way dem dey cry for page i doubt if dem fit cry for their parents burial like that
    1
    ·533 Views ·0 önizleme
  • Aba ho le

    Oh my people

    Una wey think say I don dey insult una no be insult oooh na IDOMA GREETINGS dem collam so nobody be idoma here? @
    Aba ho le Oh my people Una wey think say I don dey insult una no be insult oooh na IDOMA GREETINGS dem collam 😆 🤣 😄 😂 so nobody be idoma here? @
    1
    ·250 Views ·0 önizleme
Jere https://jere.one