• *E get as dem go bre@k your heart, you go begin Dey reason business ideas*😭😂💔
    *E get as dem go bre@k your heart, you go begin Dey reason business ideas*😭😂💔
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·37 Visualizações ·0 Anterior
  • *Babe:l have feelings for u...💔💔💔*
    *Me:Abeg sell am and give me the money 😩😩❌❌*
    *Babe:l have feelings for u...💔💔💔* *Me:Abeg sell am and give me the money 😩😩❌❌*
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·35 Visualizações ·0 Anterior
  • 🌸Before you go around and saying girls are gold diggers 🚶‍♂️ my brother do you even have that gold🌝❤‍🩹
    🌸Before you go around and saying girls are gold diggers 🚶‍♂️ my brother do you even have that gold🌝❤‍🩹
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·37 Visualizações ·0 Anterior
  • *Baby take dis five million I want to che@t on you for a week*

    *Reply as a girlfriend :*

    *A)Can u be doing it every week (❤️)*
    *B) Transfer or cash (😮)*
    *C) Should I bring more girls (😂)*
    *D) I don't need your money (👍)*
    *Baby take dis five million I want to che@t on you for a week* *Reply as a girlfriend :* *A)Can u be doing it every week (❤️)* *B) Transfer or cash (😮)* *C) Should I bring more girls (😂)* *D) I don't need your money (👍)*
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·37 Visualizações ·0 Anterior
  • *“Because of free food, your papa no dey ever miss PTA meeting”*

    *All those secondary school banters that year 😂😂😂*
    *“Because of free food, your papa no dey ever miss PTA meeting”* *All those secondary school banters that year 😂😂😂*
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·46 Visualizações ·0 Anterior
  • *Chaii 🙆🏻‍♂️, wetin do wizkid naw abeg, he no get mind 😂🫴*
    *Wizkid fans, issh, sorry oo , una mentor don runaway😔😂*
    *Chaii 🙆🏻‍♂️, wetin do wizkid naw abeg, he no get mind 😂🫴* *Wizkid fans, issh, sorry oo , una mentor don runaway😔😂*
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·39 Visualizações ·0 Anterior
  • I don use the pepper wey life dey show me cook spicy noodles 😔😂😂
    I don use the pepper wey life dey show me cook spicy noodles 😔😂😂
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·39 Visualizações ·0 Anterior
  • If you don’t know how to speak English, please rest.
    Which one is “happy birthday dear, your days are numbered”😭😂

    As how naw?😭😂
    If you don’t know how to speak English, please rest. Which one is “happy birthday dear, your days are numbered”😭😂 As how naw?😭😂
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·38 Visualizações ·0 Anterior
  • No be say I no fit buy iphone oo, but the colour I want no dey
    Abi alligator yellow or goat pink dey?💔😹😹
    No be say I no fit buy iphone oo, but the colour I want no dey Abi alligator yellow or goat pink dey?💔😹😹
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·37 Visualizações ·0 Anterior
  • _Na today u collect my number na today u can't live without me_
    _Abeg this thing una dey smoke I go still taste am😔😂😭🤲._
    _Na today u collect my number na today u can't live without me_ _Abeg this thing una dey smoke I go still taste am😔😂😭🤲._
    0 Comentários ·0 Compartilhamentos ·38 Visualizações ·0 Anterior
Patrocinado
Jere https://jere.one