I don borrow my guy 100 naira to win 200 million naira, once d game enter for sportybet like dis him go just give me 170 million naira. Omo see shot down, immediately I get the money like dis I go just block all of una and delete my page
I don borrow my guy 100 naira to win 200 million naira, once d game enter for sportybet like dis him go just give me 170 million naira. Omo see ๐Ÿ‘€ shot down, immediately I get the money ๐Ÿ’ฐ like dis I go just block ๐Ÿšซ all of una and delete my page ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜น
2
ยท268 Views ยท0 Reviews
Jere https://jere.one