Aba ho le

Oh my people

Una wey think say I don dey insult una no be insult oooh na IDOMA GREETINGS dem collam so nobody be idoma here? @
Aba ho le Oh my people Una wey think say I don dey insult una no be insult oooh na IDOMA GREETINGS dem collam šŸ˜† 🤣 šŸ˜„ šŸ˜‚ so nobody be idoma here? @
1
·250 Visualizações ·0 Anterior
Jere https://jere.one