Suchergebnisse
Alle Ergebnisse anzeigen
Startseite
Reels
Gruppen
Seiten
Marktplatz
Mehr sehen
Gruppen
Seiten
Marktplatz
Veranstaltungen
Blogs
Spendenaufruf
Angebote
Jobs
Gruppen
Foren
Beitreten
Anmelden
Registrieren
Nachtmodus
Verzeichnis
User
Beiträge
Seiten
Gruppen
Veranstaltungen
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:50:52
·
If enemies of progress dey inside family very easy to know, na dem go dey shout and be saying NEVER I CAN''T😁👍
If enemies of progress dey inside family very easy to know, na dem go dey shout and be saying NEVER I CAN''T😁👍
2
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
16 Ansichten
·
0 Bewertungen
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:04
·
*We plenty wey no get money, no go use thinking wound yourself 😂💔*
*We plenty wey no get money, no go use thinking wound yourself 😂💔*
2
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
16 Ansichten
·
0 Bewertungen
Dalhatu Attahiru
@Attahirwara1
ein Foto hinzugefügt
2025-08-07 15:51:14
·
4
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
15 Ansichten
·
0 Bewertungen
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:17
·
You dey talk, I dey do hmm dey shift back you still won enter my mouth, till I use my mouth tell you say you dey gba?😫😂
You dey talk, I dey do hmm dey shift back you still won enter my mouth, till I use my mouth tell you say you dey gba?😫😂
2
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
16 Ansichten
·
0 Bewertungen
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:32
·
U fit carry me go your girlfriend house today make only me go there tomorrow
I de quick sabi road 😂😂
U fit carry me go your girlfriend house today make only me go there tomorrow I de quick sabi road 😂😂
1
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
16 Ansichten
·
0 Bewertungen
Dalhatu Attahiru
@Attahirwara1
ein Foto hinzugefügt
2025-08-07 15:51:38
·
1
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
15 Ansichten
·
0 Bewertungen
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:46
·
🌸🎀
*Even if dem give me 500 million I no go leave my man, I too love that boy*☺️
But make them give me first😒
🌸🎀 *Even if dem give me 500 million I no go leave my man, I too love that boy*☺️ But make them give me first😒
1
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
16 Ansichten
·
0 Bewertungen
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:58
·
You no get 50k for aza
And you dey smile
Abeg wetin dey funny 😭😂
You no get 50k for aza And you dey smile Abeg wetin dey funny 😭😂
1
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
76 Ansichten
·
0 Bewertungen
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:52:12
·
School fees 500k khe
For Pikin wey fit later turn hyperman😒
School fees 500k khe For Pikin wey fit later turn hyperman😒
1
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
16 Ansichten
·
0 Bewertungen
Dalhatu Attahiru
@Attahirwara1
ein Foto hinzugefügt
2025-08-07 15:52:17
·
1
·
0 Kommentare
·
0 Geteilt
·
16 Ansichten
·
0 Bewertungen
Anzeigen (3501-3510 von 6225)
«
zurück
349
350
351
352
353
Weiter
»
Gesponsert
Jere
https://jere.one
Install