Search Results
See All Results
Home
Reels
Groups
Pages
Market
See More
Groups
Pages
Market
Events
Blogs
Funding
Offers
Jobs
Courses
Forums
Join
Sign In
Sign Up
Night Mode
Directory
Users
Posts
Pages
Groups
Events
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:50:52
路
If enemies of progress dey inside family very easy to know, na dem go dey shout and be saying NEVER I CAN''T馃榿馃憤
If enemies of progress dey inside family very easy to know, na dem go dey shout and be saying NEVER I CAN''T馃榿馃憤
2
路
0 Comments
路
0 Shares
路
16 Views
路
0 Reviews
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:04
路
*We plenty wey no get money, no go use thinking wound yourself 馃槀馃挃*
*We plenty wey no get money, no go use thinking wound yourself 馃槀馃挃*
2
路
0 Comments
路
0 Shares
路
16 Views
路
0 Reviews
Dalhatu Attahiru
@Attahirwara1
added a photo
2025-08-07 15:51:14
路
4
路
0 Comments
路
0 Shares
路
15 Views
路
0 Reviews
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:17
路
You dey talk, I dey do hmm dey shift back you still won enter my mouth, till I use my mouth tell you say you dey gba?馃槴馃槀
You dey talk, I dey do hmm dey shift back you still won enter my mouth, till I use my mouth tell you say you dey gba?馃槴馃槀
2
路
0 Comments
路
0 Shares
路
16 Views
路
0 Reviews
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:32
路
U fit carry me go your girlfriend house today make only me go there tomorrow
I de quick sabi road 馃槀馃槀
U fit carry me go your girlfriend house today make only me go there tomorrow I de quick sabi road 馃槀馃槀
1
路
0 Comments
路
0 Shares
路
16 Views
路
0 Reviews
Dalhatu Attahiru
@Attahirwara1
added a photo
2025-08-07 15:51:38
路
1
路
0 Comments
路
0 Shares
路
15 Views
路
0 Reviews
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:46
路
馃尭馃巰
*Even if dem give me 500 million I no go leave my man, I too love that boy*鈽猴笍
But make them give me first馃槖
馃尭馃巰 *Even if dem give me 500 million I no go leave my man, I too love that boy*鈽猴笍 But make them give me first馃槖
1
路
0 Comments
路
0 Shares
路
16 Views
路
0 Reviews
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:51:58
路
You no get 50k for aza
And you dey smile
Abeg wetin dey funny 馃槶馃槀
You no get 50k for aza And you dey smile Abeg wetin dey funny 馃槶馃槀
1
路
0 Comments
路
0 Shares
路
76 Views
路
0 Reviews
Terhemba Peter
@a123456
2025-08-07 15:52:12
路
School fees 500k khe
For Pikin wey fit later turn hyperman馃槖
School fees 500k khe For Pikin wey fit later turn hyperman馃槖
1
路
0 Comments
路
0 Shares
路
16 Views
路
0 Reviews
Dalhatu Attahiru
@Attahirwara1
added a photo
2025-08-07 15:52:17
路
1
路
0 Comments
路
0 Shares
路
16 Views
路
0 Reviews
Displaying (3501-3510 of 6225)
«
Prev
349
350
351
352
353
Next
»
Sponsored
Jere
https://jere.one
Install